1 Samuel 15:23
1 Samuel 15:23 PCM
Bikos to go against am, bi like wen pesin chop witch and to dey show sturbon head, bi like wen yu dey woship juju. So bikos yu don rijet di word wey God tell yu, en ensef don rijet yu as king.”