1
Matiu 10:16
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
“Si! I dey send una go like sheep for where plenty wiked animals dey, so make una dey wise like snake and gentol like dove.
Porovnat
Zkoumat Matiu 10:16
2
Matiu 10:39
Pesin wey hold en life tait, go luz am, but anybody wey luz en life bikos of mi, go gain am.”
Zkoumat Matiu 10:39
3
Matiu 10:28
Make una nor fear who go fit kill di body and nor fit kill di soul. Instead, make una fear God wey fit distroy pesin soul and body for hell-fire.
Zkoumat Matiu 10:28
4
Matiu 10:38
Anybody wey nor karry en cross follow mi, nor go fit bi my disciple.
Zkoumat Matiu 10:38
5
Matiu 10:32-33
“Anybody wey tok for publik sey en know mi, na so mi too go tok about am give my Papa for heaven. But anybody wey deny mi for publik, misef go deny am for heaven.”
Zkoumat Matiu 10:32-33
6
Matiu 10:8
Make una heal pipol wey nor well, wake pipol wey don die; cure lepers and drive demons komot from pipol body. Na free God give una dis pawa, so make una gi-am free to oda pipol too.
Zkoumat Matiu 10:8
7
Matiu 10:31
So, make una nor fear, una betta pass many sparo.
Zkoumat Matiu 10:31
8
Matiu 10:34
“Make una nor tink sey, I bring peace kom dis world. No! Na war I bring.
Zkoumat Matiu 10:34
Domů
Bible
Plány
Videa