YouVersion Logo
Search Icon

Deutronomi 16:19

Deutronomi 16:19 PCM

Make una nor judge anyhow or judge wetin una nor know. Make di judge dem nor take bribe from pipol, bikos bribe dey blind wise pesin eye kon spoil betta pipol mind.

Free Reading Plans and Devotionals related to Deutronomi 16:19