YouVersion Logo
Search Icon

Deutronomi 16:16

Deutronomi 16:16 PCM

For evry year, evry man for Israel go dey celebrate dis three feast: Bread wey nor get yist, Harvest Feast and Shelta Feast. For each feast, evribody must karry gift kom give di Oga una God for di place wey E choose.

Free Reading Plans and Devotionals related to Deutronomi 16:16