Deutronomi 11:19
Deutronomi 11:19 PCM
Make una tish dis kommand to una shidren. Make una tok about dem wen una dey house and wen una dey for road, even wen una won sleep and wen una wake-up.