1 Samuel 15:11
1 Samuel 15:11 PCM
“I dey regret sey I make Saul king, bikos e don turn from mi and e nor do wetin I sey make e do.” Samuel kon vex well-well and e pray to God till day break.