1
Proverbs 31:30
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Gold dey deceive pipol and beauti dey disappear, but make pipol praiz woman wey dey honor and fear God.
Compare
Explore Proverbs 31:30
2
Proverbs 31:25-26
E dey strong; dem dey respet am and e nor dey fear wetin go happen for future. E dey tok with betta sense and wisdom full en mout.
Explore Proverbs 31:25-26
3
Proverbs 31:20
E dey always give tins to poor pipol and to doz wey know get at-all.
Explore Proverbs 31:20
4
Proverbs 31:10
Who go fit find wife wey get good karata? Good wife betta pass gold.
Explore Proverbs 31:10
5
Proverbs 31:31
Make una reward am for evritin wey e dey do and evribody must praiz am for di town.
Explore Proverbs 31:31
6
Proverbs 31:28
En shidren value am and dem dey tank en and en husband. Dem dey always praiz am.
Explore Proverbs 31:28
Home
Bible
Plans
Videos