1
Deutronomi 18:10-11
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
For ezample, make una nor burn una shidren as sakrifice. And make nobody learn how to dey tell pipol dia future; learn to use juju; how to tok to oda spirit or witch spirit.
Compare
Explore Deutronomi 18:10-11
2
Deutronomi 18:12
Anybody wey dey do dis kind tin, dey make God vex. Na bikos of dis tins wey di oda kountries do, na-im make God porshu dem komot from di land for una.
Explore Deutronomi 18:12
3
Deutronomi 18:22
Wen any profet dey tok with God name and wetin e tok nor kon happen at-all, una go know sey nor bi God send am, but di profet just dey tok on en own, so make una nor listin, bilive or fear am.”
Explore Deutronomi 18:22
4
Deutronomi 18:13
But make una serve di Oga una God well-well, so dat E nor go si any fault for una body.
Explore Deutronomi 18:13