1
Deutronomi 17:19
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Make e always keep dat kopy with am evriday as long as e dey alive. Like dat, e go learn how to fear di Oga en God as e dey obey all di laws and kommand.
Compare
Explore Deutronomi 17:19
2
Deutronomi 17:17
Make di king nor marry many wife for ensef, bikos dem go turn en heart from di Oga una God. Make e nor gada money, silva or gold for ensef.
Explore Deutronomi 17:17
3
Deutronomi 17:18
Wen e sidan for di throne as king, make e kopy dis kommand put for book for di Levi priest present.
Explore Deutronomi 17:18