1
Deutronomi 15:10
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Make una dey give to poor pipol with happiness, bikos di Oga una God go bless una for evritin wey una dey do.
Compare
Explore Deutronomi 15:10
2
Deutronomi 15:11
E go always get some pipol for di land wey go dey poor. Dat na why I dey kommand una to dey give with happy mind to poor pipol and odas for Israel wey nid anytin.
Explore Deutronomi 15:11
3
Deutronomi 15:6
Bikos di Oga una God go bless una just as E promise; una go give to many kountries, but una nor go borrow from any one. Una go rule many kountries, but no kountry go rule una.
Explore Deutronomi 15:6